Controversial OAP Daddy Freeze has reacted to the story of kidnap
kingpin, Evans as to whether he should implicate his wife since they
were both in the business together.
“Guys lets be very honest, will you implicate your wife if you were in
Evan’s shoes? Some people are saying; “so who will now take care of the
kids?”
–
Baba make me I talk true, Emi nitemi o, if na woman wey love me true
love, like @tastebudzng (His fiancee, Benedicta), I go cover am walahi,
but if na problematic woman wey dey stress me, dey frustrate me, dey
beat me, come dey cheat on me join, come still wan spend my money on top
another man head, so only me go come suffer alone, baba one time I don
implicate am, nothing go do children, dem no go die..
–
We are going down together, as long as we jollof the money together!
–
As I no too get sense, na my own definition of gender equality be that.
–
Ok o! over to you, whetin you go do? ~FRZ”